@instablog9ja Wetin una dey go look for sokoto dey inside shokoto. Maldives in lagos. I dey avaliable for clearance sales. 🤣🤣 I feel for u bro regardless.
@instablog9ja All i can say is that all this na content. Make una leave her seh…. She doesnt feel remorse ehen… so we should help you feel remorse, auntie do whatever you want to do with your life #YOLO#FRAESP