@thecheffchi@Thechefchi_@LagosinView Put with faith mama just talk say you dey fine follower's and we will follow no dey whyne with money abeg no be everybody dumb funny thing put the account number with faith good luck in advanced hear wetin you dey talk
@olamiddeee So even Una dey fall for internet scammer wow like you really believe that you will be credited omo Nigerian una just dey play person just say AZA esap mumu people don drop
@cryptofergani Look am not a fool ok do you think you can just come out from the street and fool me how many people did you mention and tag to give $1000 dey play just dey play
When you serious you DM the real person because am not following you or even giving you a like nope not possible