I don already start my day with three things:
God abeg make this country no finish me today🙏🏽
Checking my account balance like say manna wan fall from heaven 🥹
Wondering why the same people wey no send me money dey first message me “good morning”😒
9ja no dey rest… e go just wake up before everybody and start to dey punish us free of charge and e no dey send message before e start.
I remember the people who showed up for me when I needed them. I remember the people who helped, Supported, Encouraged, connected and believed in me.
I may not be able to repay everyone for everything but I will never act like I did it all by myself. ❤️
I will never follow them talk say I OWE NO ONE
Omo Walai. I owe A lot of people. People have come through for me many times without numbers. Friends, Family and people I never met before.
Maybe I don’t owe you money but I owe you respect. Because you’ve earned it . . . . . .