@findthatcoin@ola_skate@91gunwild@Iceprincezamani Fool, and you even more foolish to think everyone smokes. So cause you dey write pidin make you no be underage ? Post ur picture if this person wey dey talk pass 26 years make I bend.
@brow49016@ChuksEricE Just read Wati you wrote and ask yourself Wati you dey talk sef?
Nollywood don blind una Brain. Imagine Wati person dey suggest for homicide case for 2026 ☹️
@findthatcoin@ola_skate@91gunwild@Iceprincezamani Lol internet na enabler shall. You are probably under age. To come X dey try flex say you be nonchalant man to women na small pikin doings. When i finished school na primary or secondary you go still dey by then.
@findthatcoin@ola_skate@91gunwild@Iceprincezamani Post ur picture make we see the nonchalant king wey no dey spend money for pussy lol 😂
Wati even be nonchalant king sef? This nonchalant word no go rest for Nigerians mouth lol
@KiingDru@ritchie_pro@ejykmykel1 My bro dem go too wear you slaps. 😂
Especially if na where people no dey dem for stop you. Dem fit even later shoot you sef 😂
🩵🤍🥺 Giuliano Simeone: “We know Messi is 39 years old, he has everything a footballer could dream… and then he is still fighting like as the best”.
“So for us, there’s only one thing left, give EVERYTHING we have, run for him and for Argentina”.
@Walex34zc@p_speller6@sUccessful1o2 Na less bro.
This na something wey I dey do for broke and entitled girls, why you go think say I no fit do am for Thomas like you?
@Walex34zc@p_speller6@sUccessful1o2 Lol, so you be think say na everybody no get international passport like you? I fit do am for you and take you on vacation.