@WilliamsVrox@addeolar I agree with u sha.
I think Ajayi is the most handsome player in that team.
Okoye is fine, but I just think there are players that are more handsome,being yellow might be an advantage.
The way u dey talk, I dey feel say yellow guy don thief ur babe before🤣
Open up to me bro🤣
@WilliamsVrox@thejavabeast@Esther_Dabira@heismric@77thutmose E clear say she post the chat for clout
U fell into her trap, u no suppose attack her TL at all
X no be place to find woman, most of them are clout chasers
Na social media validity dem dey find
U mess up big time, hopefully u don learn ur lesson
@bladenabo@WilliamsVrox@_y3maya@Esther_Dabira The guy too mumu abeg
Everybody sabi how x babes dey
Dem dey always find who dem use shine
Dem don use am as scapegoat
Atleast he don learn lesson
@WilliamsVrox@_y3maya@Esther_Dabira U fuck up big time
If u message woman and she dey snub, no try message her again
Try dey get self respect
U be fine guy but see as mid babes dey use you shine
U are a big disgrace to brotherhood, tuehhhhh
Idiot
@kyle_jenner2003@friddah_ @MaybePiii The girl get temper issues and she doesn’t think before taking actions
If na babe with conscience she suppose apologize to u for the way she take abuse and block u on this mirabel matter cos u ended up being correct
@ifeoluw_a@WilliamsVrox @zaddywavy but he has a point na
how is he supposed to know u have a bf?
Is it a crime to try to toast a woman?
U are making it look like he is a criminal
@__Deon___@WilliamsVrox@chichi9947 Nawa ooo
Anything small thing una don dey insult person papa
Why don’t you just insult him?
Must you insult his father?