@5starbarber_1 I stopped living in my parents house but I no be graduate yet and my rooms for both my parents house is more like a selfcon...
Bro if your parents guide you for no talk this things
@onlyone_success I for just leave her and her so called daughter and walk away. Even if I'm the biological father cos wtf.........afterall no be male pikin she born so he can do without them fr.
@theBigMira_ So make man get him money up come dey blow am for woman yansh ??
Bitch go to Europe the ladies out there are the ones running the show..
Ain't got issue with spending on girls but no dey push the narrative always, it's disgusting..
@COtobong40884 Your 2 baby daddies wey play you Konami get 12 mill for Aza ?
If at all em get you for no come type this nonsense..........aunty once you turn BM your price don reduce ๐
@guzu_p Nah just last week game be this , I won 278k but honestly I played PSG to score 2 goals so imagine I been lose all hopes at the moment and dem deliver for 90min........... betting nah for the strong aje โน๏ธ๐