@omoju_@Millicardo5@griffey_la68274 @godspjmh Did I say Iโm collecting money for any service nii and u don even spoil d boy own like that cuz I no go ever reply am if e text me. See stupid reasoning I dey sure say u jus wake ๐คฆ๐พโโ๏ธ๐คฃ
@omoju_@Millicardo5@griffey_la68274 @godspjmh Bruh una foolish gaaan. Shey e no see Tut before e buzz me. And I wan give am my own scope una papa dey blab for here. I see una no get work. And bill who? Who Dey hungry for here
@omoju_@griffey_la68274 @godspjmh God wan punish your generation? I no see in reply until u talk I kon see say person even talk for there. Me wey dey bomb ๐ฃ and u be fool. No b all dey ask for Id I fit logout mine create another one e no go ask
@omoju_@griffey_la68274 @godspjmh Fake screenshot khe ๐ this one dey mad. Wey how many people don use the Tut open for here I fit put you yourself through sef
@dammiedammie35 Wow sharp ๐ e go sweet if wetin u talk for d end really sup oooo na me go happy pass for this nation ๐นmake dem collect wetin thier 2 use d money do