I no go ever understand why some barbers no de hear word, trim my side burns no touch my goatee n mustache; boom na the very first place e carry clipper go; like which kain rubbish be that sef n him go de expect full payment o.. mtcheeeew😤
Na only for abakaliki you go see Audi wey dem de use as taxi for calabar you no fit stop am because na person wey guide de get am n na luxury for dem there😂😂😭
If you are dating a girl and she has never called you one day to ask how much is your haircut and give you the money to cut ✂️ it i don't really no what you are dating ooooo
First decide exactly what it is you want in life. Second determine the price that you are going to have to pay to get the things you want and third resolve to pay that price.
✨🌱
I no go ever understand why some barbers no de hear word, trim my side burns no touch my goatee n mustache; boom na the very first place e carry clipper go; like which kain rubbish be that sef n him go de expect full payment o.. mtcheeeew😤
Na only for abakaliki you go see Audi wey dem de use as taxi for calabar you no fit stop am because na person wey guide de get am n na luxury for dem there😂😂😭
I no go ever understand why some barbers no de hear word, trim my side burns no touch my goatee n mustache; boom na the very first place e carry clipper go; like which kain rubbish be that sef n him go de expect full payment o.. mtcheeeew😤
The smartest move you'll ever make is walking away from the chaos you never should've entertained in the first place. Not every battle is yours. Not every mess is worth cleaning up. Protect your peace and let fools play their own games. Happy Sunday guys ❤️
THE HIGHEST-PAID PLAYERS AT THE 2026 WORLD CUP 💰⚽️
Ronaldo & Messi: 20 years at top. That’s commitment.
Yamal & Bellingham: New love. Spark dey fresh.
You want longevity? Be consistent like CR7.
You want impact? Be magic like Messi.
You want both? Be delulu like us fans. 😂
#WorldCup2026 #FootballSeason