Sometimes I go just remember some near-success Ws wey i suppose don get in my life,
tears go just roll down my eyes,
i no go even cry self,
i go just dey sigh dey go.
Who else has felt this since yesterday? The World Cup suddenly feels different. The excitement has dropped and it almost feels like the tournament is already over. I can’t even explain why, but the buzz just isn’t there anymore. Maybe because it’s too long.
Erriga go talk something’s I go just dey reason wetin dey go thru him head.
He say hype man go trek come bar dey insult civil servant wey drive come drink beer.
Christians who go for their pastors to lay hands on them abd pay tithe to receive blessing will also have a problem with this.😂
People wey no be olodo for this entire country no pass 100.
A reminder that the “intelligent” people of our society are on their way to give 10% of their income to a man on a pulpit so they can prosper.
They’ll also pray in gibberish for faster answers.