I speak life into my week; miracles will happen, I will be called for different opportunities, settlement, approvals, goodnews, daily favors — I receive them all..
Ahhh omo, we need more of Asake x Blaqbonez performance broooo. Never saw this energy coming 🔥🤯
“IKEBE WHATT” Blaqbonez no go kee me😭😹
Omo enjoyment go wan wound London people tonight, I dey envy them😭❤️.
ASAKE BROUGHT OUT BLAQBONEZ ON STAGE AT HIS SOLD-OUT O2 ARENA SHOW AS THEY PERFORMED “IKEBE 3000” AND “CHANNEL.” 🤯🔥
FROM OAU, ILE-IFE TO THE O2 ARENA, LONDON! 🔥🇳🇬
For naija babes mind, good man na man wey dey spend on you
Nothing concern dem with if you be thief, or you dey beat woman
Once you fit press money, dem go dey use do example