@Zamaniii0 Bro make I no lie ,I get business here and my business they suffer for light and na light I dey sell ,I go first order solar first then out the remaining one for the business rebrand am again if the money they excess.i go buy more market I swears down
@Hybrid_Ola Autopsy for the person wey the world sees as them kill am ,God abeg save us , person wey kill by sword 🗡️ supposed die by that same sword ⚔️🗡️