@prinxe_B E dey pain U say your Tinubu nor fit waka ๐, leave am we like am like that nah why we dey vote am in, because e fit shock me one day come visit me for house, but your own APC nor go fit reach your house till e die self ๐, E pain am well well ๐