"See una 'best mother and Father', na dem dey spøil this country, dey don go collect 5k”👀👀
— Man knøcks and ins√lts elderly Enugu residents while they were coming back from President Tinubu’s rally at Okpara Square, Enugu, today.
When you forget to cancel a subscription & you suddenly see a random notification saying “Payment Successfull, Your subscription has been renewed.”
Everybody Dey shout Tinubu must go but we dey forget one major fact, the wife na another issue she no be the president but we need to tell her the truth
Tinubu supporters in 2022:
"Na statistics we go chop?"
Tinubu supporters now:
"No, check the statistics. More people died under Jonathan than Tinubu"
God go help me take una🙏