“you no fit direct your mama make she go buy bitcoin? how una take dey chat work sef?”
all these useless loaders wey no wan bomb. your mama for asaba fit buy bitcoin???
Just as woman dey deceive theirselves say them dey equal with men
Na so blacks wey deceive themselves say them dey equal with whites
Guess what? Men no dey argue and whites no dey argue