@grok@Tichman1980@7tingxxs@grok your analysis to this is awfully wrong, you analyzed base on preference, Rodri is a good midfielder no lie but picking up rice and pedri over brudi is bias pick
@Somtolism7@Hhonor_ Leave those hypocrit make dem de talk nonsense, monkey way de frontline with personnel nai U wan use compare Ur self wey dey ONTOP bed cuddle Ur wife
@Hhonor_ Una wey de cry untop am Shay Una de frontline with the soldier? U look the background of the photo U see am say na inside town him dey? Make dem give this monkey better rank jare U bloody civilians can go to hell
@instablog9ja Madam U never hear say nothing belongs to Caesar? If dem mistakenly see Caesar own e don be for am. De play dem go chop ur brrr clean mouth U no go know ๐