@instablog9ja Wonders shall never end πππ woman want Dey tell me where and how to spend my hard earned money πππ. And she Dey use dis same brain cross road π€£π€£π€£
@TDeisine But she no disown her parents wey no fit support her financially still remains her parents πππ. Na dis same brain una Dey use cross road??
@ANUOLUWAli @itsbennylee D way u take jump in conclusion dey baffle me ππππ what if d poultry has been there long before the mosque??? Look at the mosque compared to the poultry, which one looks tattered??
@AsakyGRN At least na 8PM dem raid for her side, for my popc side police go drive all d way from bus stop, waka pass people enter my popc area dey raid boiz as early as 10AM. It has become d norms