@GOtvNg You guys think say una get sense Abi. Na midnight your yeye signal Dey work. No problem. Sha no bother call me again for your life say make I sub after this month. Useless company
@GOtvNg My sub just Dey waste Dey go and you still get mind not to fix the signal for like a week now. Omoo you guys no try at all. My own be say any customer of yours that calls me at the end of the month don enter wahala. I go first team one better end of the month curse
@GOtvNg Na today I know say this Gotv people are the most useless people on earth⦠you get mind still Dey post for here ⦠make person do 17k sub with no signal and you still get mind to Dey post. You no fit escape God punishment. If dem born you well call me for end of the month
@GOtvNg Na God go punish you GOTV! I use 17k subscribe your useless GOtv supa plus to watch my Liverpool match. On top your useless signal I still suffer beating from man city as I Dey drag your antenna up and down
THURSDAY Giveaway πβΌοΈ
I will be giving out NGN 20M to those who follow me & turn on post notification
Drop Aza
OPAY 3M
KUDA 400k
PALMPAY 800k
Access 200k
UBA 200k
First bank 100k
ZENITH bank 100k
Union bank 100k
Repost
Like
Must follow me