@Outlawwd9 All this stress on top one plate of food, una too mean the dog ooh. Bone no even dey the kin food una still dey stress am. Justice of the dog
@DailyLoud The violent takes it by force. I love the man already. You don’t have to wait until the threat becomes a reality. Beat that demon outta that body 😂
🚨🔵 BREAKING: Marco Palestra to Chelsea, here we go! Verbal agreement in place between all parties.
Atalanta to receive package over €55m fee plus sell-on clause, long term deal to Italian talented RWB.
Chelsea hijack Inter move and get new talent for Xabi Alonso.
@Blue_Footy@MarioCortegana@TheAthleticFC Everyday same news. If Una no get new post about Enzo make Una no dey post anything abeg. Person don tire. Sell Him already abeg
@DiianaD_ Your bad character and your love for money will make you lose a Good Man..
Every time woman, woman. Una no dey rest?
Iffu wan go na getat. Fishes wey dey ocean plenty.