@gurl_lambo@MTNNG This thing is a total rubbish from the network providers, when they know that the number can still be assigned to someone else, they shouldn’t have allowed people to register with their NIN OR BVN , not even in this Nigeria wey no save again
@AsakyGRN I don dey gather evidence against @MTNNG. When I go sue them, dem no go fit escape. Poor network every time you need am the most, dem don make me lose plenty money., and the way dem dey consume my data… lol, I dey come