@FoluboiNg Bro I played all the games nahhh, who be this guy sef, I played everything on telegram and the one you posted here on twitter, I get proof, who you Dey deceive with all this other rubbish wey you post for here nah… omo na God go take you ooh😠
@FoluboiNg Na everyday you Dey win, I play like 8th of your games yesterday no one boom, the one wey boom you say you forget to drop code! Make una Dey wyn una sef!!
I’m going to stop watching Fox News. @IngrahamAngle and all of them are just opportunists. They are so so ready to throw @realDonaldTrump under the bus. Please @realDonaldTrump do not concede. Fight till the last legal vote is counted.