@mrmacaroni@PoliceNG We all need to put our heads together and fuck this government up for good cos dem nor get our interest for their heart.
Na wetin dem go tey dey chop for their belle concern dem.
Until we are ready to fuck dem up before God go put hand join.
@Onsogbu@abikedabiri Many of una for this comment section na fools
Cos I see no reason why u can’t see d perspective of what @thatverydarkman is saying 🤦🏽♂️
You be even pastor na pain me pass 🤦🏽♂️🤦🏽♂️
Ur members for church go dor consume many many nonsense from you
@motundeee Many people for this comment section just dey yarn dust
E get d way tins go whine u for this country and dat kind alert enter ur phone…… OTILOR E DOR GO
U go call d person tire, if d person vex too much for the call disturbance…. Na BLOCKING STRAIGHT 🤣😂
#icomeinpeace 😎
@thatverydarkman Omo bros,I dor Dey learn forex trading through YouTube videos and I dor still get some knowledge, I go like make you buy me laptop and put me for one class make my knowledge fit grow. I have passion for forex because na wetin go fit make money nor finish for my hand wen I dor sab