@General_Somto My boss TA&A said not every hungry Dog Should be fed, some are looking for very little strength to bite you. This one na shiwawa, 🤦♂️
@General_Somto The way this woman switch as money enter her hand omo, I no wan know if she been dey alright, via funds but omo no worry she really explained “never trust the loyalty of a broke person” because wtf you wan fight person wey secure 70k$ for you. Wild, your pikin suppose dey shame
@manova_madeit Before you come here insulting here think deep and reflect on the part where she said “god of the Bible” we all stand corrected after all na God create her too