You see the way adey suffer no family member and friends come around hmm funny make I just take money then make somebody come around say abi inn family member abi inn friend you go hear wetin ago tell yah wicked and ungrateful souls
Forget who forgets you hate who hates you no help anybody who no help you people really know what they're doing let them say you are bad person yeah pay evil with evil as fuck โ ๏ธ๐บ๐
What kind of world is this, where everyone tries to outsmart one another?
The most genuine people are the ones who suffer the most.
If that's how the world is, then I have to become ruthless.๐๐บโ ๏ธ
We are here praying for brothers to win and when brothers win and get the bag all they can do for brothers is to jey demma eye give we๐ค you fit text brother make brother see your text paa buh brother go do like say he no see brother inn text ah well egood life still goes on
You see dah guy wey anytime you go see am inn clothes make dirty dey walk basabasa for your area wey you dey disrespect am because he no dey hold be careful. You fit respect who get but you see person wey no take before you for fear am eget why ago explain later โบ๏ธ๐
If you know where I come from you will never pray make I fall nor hate me you rather go on your knees and pray for PAPPY JONAH WORLDWIDE to go WORLDWIDE ๐๐๐ฅ๐
Sometimes the people wey die no you just go see and shake your head bro some fine pass we 100% some get money pass we 100% some are prominent people pass we but their dead and we are living hmmm just give thanks fi lyf ๐๐๐
Nobody get level for this lyf inside everything bi time your time wey come enjoy am we dey congratulate you but never talk say someone no be your level don't forget say mango get inn season and orange too get inn own bro/sis life bi time.๐โค๏ธ๐
I owe no man a nice house ๐ and nice car ๐ is not by force to get all this Iโm just surviving if money for koko reach the level I for buy ago buy if eno reach adey.Count me out of unah competition everything is in di hands of Jaah cyaan rush greatness ๐๐