@fwGodd@DThompsen63332@socetyhatesjay One single person you no see scam lol na fool go believe You no be me wey get 3 solar bought from 3 different places
Omo my sister just sent me this
And the solar as installed by the owner of the house who is a solar installer
He’s been away for a week before his solar burn entire building 😭😭
@tonysnip3r Chai so I first you start trading when fbs dey give free money before dem force me go serve oga 2019 December I still come back empty handed and now trading on my own is is very hard for me cuz I no fit settle do am since 2022 whn I come back from Cameroon 🇨🇲 all thank ja sha