@General_Somto Una no understand wetin the woman they talk, she they talk say she know wetin him dey use am do[ video] say she know say him go use am make money but make him no forget her when him make money from the video
@naijaconfra Then why you Dey involve Vikings now,, I talk am say this Naija confra Dey contribute to fights in cultism because why you Dey mention DNKI now
@DanielRegha The level of entitlement with you Africans are just out of this world. So you can’t hold your own government accountable for this nonsense but can call out someone for buying what he likes with his own money?
@vslkemo Na government they pay TikToker ?? People earn higher in TikTok all over the world. Look for something else to channel this energy too… let’s start door to door campaign and educate people how to get pvc