Omo no be life be this Sha
Took a break yesterday because Universe nearly carry me reach village but Main game boom, all edits boom π₯ π
I resumed back today due to pain and depression Main game cut, rebet of main game cut,my edit cut my edit of @Lexybabs sef dn cut π
Women And double standards
All of una just dey tell Winnie welcome back as if na redemption Camp she dey come from
Una no fit ask her if her papa grape the girl or not
If na man now Twitter for shutdown