Why speed no go go
Carry baba go places
Show him things
Una just Dey do useless interview, Dey do rubbish
Carry baba go states wey get wetin he wan see
Everything no be this overrated Lagos
@BETFUSE1 Oga no dey use us oh
I bet you and sporty get deal
How u wan take 8.500 chop 125m
Before night u go post again wey u stake like 1 to 2m
No dey wyn us wey dey stake ur game