@OsaigbovoE2@thedebuthub Consistent and him dey bot stream lol π€£π€£ him get songs and albums pass wiz but wiz still dey gap with 1b streams ππ
@CYP_H3R@Guccistarboi Lol π€£π bingos with creating their own happiness na 5&6 na only sweet fanta dialo dem nominate and e no still win am as usual π
@thedebuthub Buried dem with success the ones way still dey alive no get peace of mind ur progress dey give dem nightmares ππΉ meaning dem go soon dye
@SWAG93975@hypetribeng@ShmitDon Oya swear with ur mama life say wiz no headline same festival last year lol π€£π€£ nothing sweet me pass say una no fit breathe each day without mentioning his name cuz he's the GOAT