@Luminateszn@NELFUND 1. I'm broke as fuck
2. I use the bank for nelfund only, incase dem go dey talk say I dey owe money wey dem no give me, full evidence go dey, just pull out bank statement
3. Commercial bank charges too high
@FGirlrita Abeg drop smal thing for me nah, like 2k make I take chop...
Hunger won finish my life, I go repay back if I get, I swear I promise
7025319317
Opay
@NELFUND Omo, I put all my hope on Nelfund. Now I have nothing and I'm really starving for days now..
Please Nelfund help us all to disburse the upkeep tomorrow been on Monday.
Every situation in life is temporary. So, when life is good, make sure you enjoy and receive it fuly. And when life is not so good, rem that it will not last forever and better days are on the way