@Nedu780903 Weti kolu wan go to d their, English he o sabi even pidgin wey he dey speak we no dey hear na oyibo wan come hear am, make una free that guy jor... una dey advise am
To start he own stream, if he talk shey una go hear, person wey Carter Dey help us translate weti he dey talk
@Olami_deeEbony@JustEniola01 This is where you people get me tired, she said he's cheating with a married women and you already believed her, what if she's lying? We've seen situation where the other partner lied, so don't concluded yet, what if she's the one who did him dirty ?
@AlfredSamsonba1@NaijaPidgin_ Bro shut up...at least na sense I no get but you no get brain to even generate sense, empty skull, if dem throw iron for ur skull e go dey make noise like bell, skull wey dey echo
@stellyvibes231@Ozedikus They're not dealing with him instead they're dealing Nigerians, it's not Tinubu or his family that are in the bush with bandits or terrorist its Nigerians like me and you not even the rich but poor Nigerians who can't afford the ransom
@Davidnotsilva21@instablog9ja Giving her money is different from buying her gadget, most of this girls dating yahoo boys don't have a single penny to their name, this guys will spend money on dem but won't give dem money, that's why when dey break up, the guy takes back everytin he bought, there's notin left