@NwaAda_Igbo@Pressman2040@AkinmejiGb33699 Una sha Mumu,this Men sacrifice Na why majority of una fit go work and even get freedom,u fit no understand the value of soldier until u dey for around where diz bandits dey operate or if u stay barracks. Abeg nothing dey 2 acknowledge for there
@MI3626@AkinmejiGb33699@Pressman2040 Soldier is not a general term,in Nigeria for example Soldier is for army order ranks Airmen for air force other rank and ratings/Sailor for Navy other ranks. Learn