@henryggmu1 Oga na u dey tlk d nonsense honestly oh ...him win everything I shame for u ...u dey forget say na 9 yrs him stay laliga abi d real Madrid wey u dey tlk Dem nor win d champions League without am ? Guy no different in modric nd Ronaldo mk una just shut up nd accept say Messi beta
@henryggmu1 Ronaldo fans nor get shame ...u wan show us highlights na 2007/2008 highlights u dey show us weytin do 2022 ,2023 2024 even 2018 , that's to show u d only time Ronaldo had a good performance was 2007/2008
Debates are part of football. But when emotions outweigh evidence, that’s where cognitive dissonance begins. Ronaldo fans should just embrace the truth that Lionel Messi is the greatest player of all time so they can have peace of mind #ronaldo#messi#argentina#portugal #worldcup
@teetalksunited Y una dey explain? Y
Una conscience dey worry una .nobody ask u to switch or stop loving Ronaldo, loving him is not bad but saying is better Dan Messi is a taboo a big taboo dat requires a death penalty 😂😂