@Beyondthematchh Omo you self support one club nh abbahhh
You just Dey compare Pedri with mainoo of yesterday
Na wa this one don pass banter na total disrepect
@DanielRegha Omo eeh this guy is frustrated in life
Forget cruise oooo
Na this X payout Dey make am survive na why em Dey use Davido Dey farm engagement
Them go farm this their low life album tire ๐๐๐
Imagine ๐๐
Una so called album Dey top 10 but no single song Dey chart at all ๐๐๐
Weak birds ๐๐๐
@davido Big engine ๐๐ papa Imade always topping
Some birds wey no get original wings to fly 37,000 ft canโt relate ๐๐๐
#001 till infinity