@hardeyboy0@Samuel___Amadi@Naija_PR I like as everybody just dey Pretend for their status say everywhere good for this country but lowkey and behind every closed door Na "God Why" and "God help me b4 my enemies laugh me" Everybody just dey shout! ๐๐๐
Nsuk go first punish some pple with Esp311 as skul dey resume!
Can never be me sha! ๐
It feels so good to sleep like a cow๐ฎ snore like a pig ๐ท and wake up at 9am like a Boss at Level 4... ๐
If dem born una well make 6 o'clock catch una on top bed make we see! ๐๐
It ok when Dey do it but itโs not ok when samklef retaliates!
This young man wish samklef death 1st and he ganged up with tunde and very dark man! But I will not wish him the same.
Dear adekunle gold so u be sickle cell patient na him u tell me say I no go ku re! You Dey wish me death! If I tell u say na sickle cell go kpai you Nigerians go say SAMKLEF Dey insensitive. In your Intire life no try am again. I don warn you. I will address your wife issue in my book and you go read am.
@wizkidfc_ Make una check on this boy na only depression fit make formerly low key pple to start doing the unusual online just to keep sane and safe. If not, this is not the wizkid I use to know.
@X_Dailly Person go just throw bait for una to use una achieve him aims una go just begin rush like mumu. CDM knows exactly what he is doing. Na una just dey fall mugu up and down. This is pure Manipulation and nothing else.
@X_Dailly Any small thing una don't carry am go emotional. Oga keep quiet.
Everything has a way of following it up.
Ohaneze and Igbo governors are the right pple to direct such question to and not Igbo billionaires. U and CDM no just get sense๐
@Waspapping_ That Hand wey u use type this thing, from today, e no go fit reach ur back or under to use buta clean ur nyash again after defecation.
That hand go turn Kuturu inshallah
@urban_son12 @ShaibuOche@drpenking@realbitcoinlord And for u, just like VDM followers Zombie. una no dey check well b4 una become supporters club. ๐
@ShaibuOche@drpenking@realbitcoinlord For the fact say u no fit detect say X and Z dey almost same position for keypad, shows how blunt and dull u have to reason. This is why we have Typographical errors. ๐
@X_Dailly Above all, na social media money and promotions VDM dey do all these things for ooo
gullible Nigerians ๐
Just remove the money that comes from social media and pple let's see if he truly cares. Does he do dis things in the bsence of camera it's a capital No. Mumu ๐
@X_Dailly For some Nigerians to come out and keep saying that VDM has created more impact than Obi and Blord, shows the level of damages that the nigerian system have caused to pple's brain. Can we all look at the definition of impact and set the record straight?
@X_Dailly VDM and Ashawo wey go tell innocent man that stupidly fell in love and seeking to marry her to forget about her past if he truly loves her na Dsame. No difference.
@X_Dailly Blord and Cubana have created more jobs, given more scholarships, put food on ppl's table, sponsored higher institutional projects, becom a lyf surviving nd thriving inspirations to so many and even given more employment to youths from VDM's State. Pls who D eff is VDM again? ๐