@Tillyyyy5 You mean gifted her self? Na bot account you dey use, so get out. Your fave left week 4, una still get mind dey talk. With all the nuclear family alliance wey una get 😑💔
Una channel una energy for rubbish, that's the reason she went home in week 4.
Una suppose dey hide face. A whole deity comot for week 4, what a shame 😑💔 #BBNaija
@ruthjames_j Lol, if you really check my tweets, e never reach 10 times wey I don use am. I used the hashtag anytime I like. Make una accept the truth and move on.
"Goddesa has fans" but una no fit carry her reach even if Na week 8, what a shame 😑💔. Una go still dey get mind dey talk.
Please, drop all your comments, support, and donations here. She needs all the love and support she can get. ❤️🙏 Every little contribution counts, so please support her in any way you can. Thank you! 🥹❤️ #bbnaija