@ibrahimsoliu77@Mhoni_Hiyst Something lyk dis..,d 2 markets ar totally dsame with different odds..
I no con understand wetin dis man mean by lose lose option,,,lyk say one market dey on bookies wey person no fit win..
@ABDNSON Na so e dey be,,,me wey be say I'm nt d type dat stake 1h.,,my minimum stake is 5h...bt half loaf is better than none sha...
Thanks @ABDNSON โบ๏ธ
@ChineduNwammiri I don't even hv mind to play rollover game till d 10th lap,,,i was just aim to get to d 5th lap nd start again,,dat's why i always start with 2k most times,,,bt as e dey go lyk dis,,,hv lost over 20k,,d last lost streak really weak me lyk dis..,am nt blaming u tho...
@ChineduNwammiri Bro,,i think we should just stop dis rollover attempt for nw,,,hv been following u for more than 2 months nw,,,nd i haven't had any profit with u,,, despite many of d games u drop boomed,,bt it's all lost at d end...
@datboi_slime@ChineduNwammiri Me self na 5 in a roll i dey find cos i dey always start d rollover with 2k... sometimes 1k,,,d thing don even tire me lyk dis..,bt winning 5 times consecutively is nt as easy as u/we think sha..