Do You Know Coconut Has Spiritual Significance?
Across different cultures and traditions, coconut has long been used as a symbol of breaking obstacles, releasing burdens, and marking a new beginning
If you are passing through hardship, stagnation, repeated setbacks,
Abeg package yourself well for Lagos now ooo 😭😂
Because once dem mistake you for Aboki Onibara🪹dem go load you🚛😂
You go wake up dey price ram for Kano ni ooo😭🤣
Before you know wetin dey happen, you don dey shout
Wallahi, ni ba ɗan Kano bane😂😂
@GuyMr10 I don dey believe say Nah government they sponsor all these kain blog cos why is it at these moments wey we dey try protest bad government nah im dey wan cast celebrity,they just rinse and repeat the same stuff.