@Real_Giilo@NaijaPidgin_ You like to they play too much..useless man see as you dey side the girl without knowing what actually happened.....before this boy can be this mad
@PamelaNjoku2 Yes they will....some mumu wey call their selves football fans no even know the rules, if he win the final and make top 5 any team in top 6 will also go to champions league
@itz_taser The last time my elder sisters trying ham naw both of them I beat wetin no good....they Wan bully 17years old me they are so funny ๐น๐น๐น