One of the reasons why I love Yankee be sey dem never fit do reach 10 percent of wetin dey go on for 9ja wey state of emergency π¨ go don lift . I go still Dey talk am sey no be democracy we dey practice for here and na KAKISTOCRACY and I can defend this anywhere
THE CHILD WHO REFUSES TO LISTEN TO THE FLUTE πͺ WILL END UP DANCING TO THE DRUM π₯ OF SUFFERING π―.
Never make d mistake of entering a union,marriage where your voice , counsel is treated as dust. WISDOM ignored today may often becomes PAINS tomorrow.#π πππ¦π°π π’??? IRE OβοΈ
@aonanuga1956 lol see 9ja president spokesperson omoh
Baba yβall are Old and incompetent with your so called president T.pain .Democracy my foot lol πpractically practicing KAKISTOCRACY ( yβall are incompetent set of old folks)