@Raphaelkesh@klassicay2025@CaptainTella@zinoleesky01 Woo na fact be that ooo nobody won work with him ooo abeg mk una stop all this future big artists ooo abeg mk una leave Zino alone even if he future big artist you think all this dragging go stop dem go even say na the artist let him enter top 1 abeg mk una leave Banku alone