Some girl bi Idey see am paa she say them scam am. 😂😂I shock waa. Apparently she go take the pizzaman number for google order wey she pay. Abeg that number be scam. Pizzaman Dey do Pay on delivery if you call wey dem say pay before delivery ibi fraud 😂
🎶 A new spin on @stonebwoy's single “Life & Money”, originally released off “5Th Dimension” the album, is coming! in hot this Friday with fresh vocals of @russdiemon 🥵.
Set your reminders🚨 and turn those notifications ON🔔
#SB5D