Very funny Question 😂 😆
#MUFC So as @ManUtd supporters, do u prefer #brunofernades surpass the assist record and Arsenal win d EPL?
or
Bruno stop at 20 assists but Arsenal lose the EPL ?
@Big_marvis Jesus .. u dey insult person intelligence and u no fit differentiate "per" and "par"... At least yab Obi with something wey u use better pass am😂
I just dey imagine say na Osimhendey Barca wen dem tell am say make e do like Lewandowski.. make e no score goals again bcos of dat clause in his contract.. hahaha.. Ferran Torres go chop 'morro'
After reading everything.. including comments n quotes n replies... Nobody has explained how the Boyfriend gets to spend time with d girl. If she works from morning till nyt n sometimes from sch direct to work den how d BF wan take enjoy him babe.. abi na Online relationship 🤔
Update: Her boyfriend has come to pay the money.
Her brother couldn’t even pay a dime, but her boyfriend cleared the whole bill, and she gave us the salary that was paid to her last month.