@UtdChronicle @MattHughesDM Please oo they should just let him be ,we really need him oo,just imagine say rashford come get injury,this dragging done too much
@UtdFaithfuls U see this club I'm supporting ehee,it will never be the end of me,u ppl should be behave biko this nzuzu is now too much oginidi na curse abi na wetin ,who Una offend?I go shall still dey support u ppl n me carry my self go choose u ppl..
@femipaye@uchejombo Every mallam with him own kettle dear,we watch the same football but we have different perception, for me shaa elenga doesn't have both speed n stamina he falls down a lot
@uchejombo I can't even tell what the problem really is here,he should just stay back with us at least teg is doing well signing in new players....this is embarrassing though
@freddleonard That thing Nigeria were playing like ppl wey dey force Mk them come play, even village finals hot pass wetin them play for both legs....nyaachaa man u biakwa ya Nigeria..abeg make I go look for garri drink