@Ericseven07@nolimitire_@OnyChr2022 Who the fuck is bale keh?
Person wey win champion league for Madrid against Liverpool even ronalo face no show for the match.... Hazard wey no Sabi reach Alexis Sanchez
@baddestgold@Samuel769878@YakubuAyoo71039@shxkxbabu Bt una hear when he said na davido send ham and he won see ham abi.... Why he won see ham, why davido go call lil frosh wey no dey he label again... Abi you no hear when lil frosh said if zino leave marlians he go get plenty money
Shey you dense ni