@coast417@AdegbolaJohn3 But why your APC LGA chairmen ask for Extension at the court and Court didn't grant for that extension, their tenure don finish before last year, so let the new ones start their own
@coast417@AdegbolaJohn3 Wetin you write there sef no make sense to you.. for your information, your APC LGA chairmen tenure don finish since, we no need extending of tenure, so let the new fresh LGA chairmen start their work
@AdegbolaJohn3 Which state of emergency he wan declare, dey fool yourself, person wey dey look at all Osun APC stupidity, sha tell your party leader and Amubo to congratulate Adeleke, make dem accept defeat๐
@AdegbolaJohn3 Na wetin he do when he go employ teachers when the werey know say he no go win election.. thank God, your APC LGA chairmen tenure don finish since, so make dem leave that LGA, make dem allow the new fresh LGA chairmen start work and make Fed release the money wey dem owe all LGA
@AdegbolaJohn3 First of all, Orie ti buru.. Your principal(Oyetola) knew wetin he do, when his tenure was about to finish he did LGA chairman election, when he knew that he won't win the election then, he wanted to use that to disrupt Adeleke first term tenure