@abazwhyllzz You all dudes judging because of one match....na only ronaldo go play everything nahh.....even if keeper score own goal una go blame ronaldo....crazy pessi fans
Una no drag Wizkid, burna boy and olamide wey them keep quiet for all the evil things wey dey go on for this country. But Davido wey decide to speak up una dey drag am.