@ibrahimomo44379@kindwest So you're trying to convince a Nigerian living in Nigeria that these things u listed here are true. ๐ U fit don mad make u no know
@Amaddream_ Prayer of a casket seller and prayer of sick person no fit be the same bcos the sick person dey pray make God heal am but u dey pray make dem kpai make business boom. Oga Psalm 91 and 23 covers us. Which one be patronise me ๐๐