@Dennisk1919@thatverydarkman@sowore Lolz 😂 😂 😂 you better change that your username "insight" because you lack understanding and you no sabi wetin life dey talk, if not you for no type that nonsense...you mind dey blind boy, go look for good books to open the eyes of your mind!
@Frankinstyn47 Yeah, Mike Ekebedilo of cool fm back in the day, used to be Biggie’s voice. After he left, Andre Blaze did one season in 2018. And for the current voice, I strongly think it’s Kenneth Okolie.
@sml2xxl@General_Somto Tah, spoil market for who, ona dey talk oh, he church dey full remain, you dey check he crusades, make I just tell anything Church or Spiritual matter, no be gra...gra, and no be physical fight oh, original or fake, nothing reach there bro, na me dey tell you.
@Jeff_Okhai@_Samuelini123 You too mu-Mu 🤣🤣 learn how to honor people and appreciate hard work, na person prayer answer, you dey trivialize so on to say he wan claim wokeness, sorry for you, na pride dey worry you so