The kind life wey Davido dey live too funny
You fit see am with Smart BM on Monday make you see am with President of France on Wednesday ๐
Yesterday, dem say he no suppose dey with Enzo
Today wey he con dey with Richest black man in the world, wetin dem go talk๐