@vslkemo Few years ago when burna made it clear, a lot of people doubted him, but today time has made it clear, that burna wasn't lying, when he said he was the best & the highest ๐ฐ.
Big ups to burn for working towards getting it. ๐
@Austeiin I love the fact Mr p came out straight.
The elder Jude is the cause, even the court declared him guilty, so is never new.
He was using family to steal from them.
@General_Somto U won use your moni cmpare with E-money & Dem Soso, say if them pass u say e fit no pass 10% of your moni.
E-money wey dey donate over a decade.
Mc mbakara fit donate over a decade.
Omo those guys moni no be music moni o!
No go dey reason am o! ๐
@ZakiaKunge@yabaleftonline Who won even marry this kind thing self, fine u no fine!
U just wear glass like blind persin dey type. I pour u spit ๐คฎ๐คฎ๐คฎ
@Ghost_042042@yabaleftonline When they say men choice wisely, them go say na yanch & booby Dem dey find ๐.
When the real issue happen, u them go run leave yanch & booby ๐.